Advertisement

Ticker

6/recent/ticker-posts

Download Mp3 With Lyrics Sometimes By T.I Blaze



Sometimes by T.I Blaze go viral on Tik Tok Platform due to its nicely vocal made in producing the song. The song also gains a lot of stream through all song platforms. here we provide the Mp3 format and Lyrics here for you to add to your playlist for endless vibs.
the song Produce by  Shocker Beatz

Sometimes Lyrics By T.I Blaze 

Hmm  yeh yeh ya ya

Madman entertainment hm hm

They call Me T.I Blaze ye hey hey yeh ooo

Everyday manna’v knocking

Everytime manna’v been working

Still grinding wan tire me

But I no fit quit hustle for maami

Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling is

Different Aimoye shenking but no

Loose guarding loru loru lafin boshe

Why life con hard?

And man no wan to do bad

Cos I no wan suffer later

Na everytime I dey sad

Bashey n Shey dating, lanshey military

Excessive bombing kato ri maga, Ta gboriduro

So me I went faraway

Mummy mi n be nile ooo

They said I have gone astray

Nigba tori Jombo Timo wey

When no one to ginger me

I ginger myself

I woke myself then I said to myself

Boy Blaze remember what mama said

Sooner or later them go hear my cassette

For their radio… all this fine girls dema redi oo

Dem go dey call me baby ooo

Ogun leri eshi mari mariwo

So ema pariwo

Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling

Is different Aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe

Why is life com hard?

And man no wan to do bad

Cos I no wan suffer later

Na every time I dey sad

Person wey no suffer no fit relate

Eni to shubu na shima diide

After sinning man pray for grace

Make another man no go take my place

Ahh ahn ahn manna Don Dee many things

But I gats keep my things I keep my feelings

Small boy big big thinking’s

Bawo nigun Shey pari

Every time no stressing

Day by day nah blessing

Day by day nah?

Man have been through lessons

Man have been through a lot

Sometimes food no dey give man joy But Canadian loud the feeling

Is different Aimoye shenking but no loose guarding loru lafin boshe

Why life con hard?

And man no wan to do bad

Cos I no wan suffer later

Na every time I dey sad

Sometimes food no dey give man joy

But Canadian loud, But Canadian loud

End!!!

Download And Listen Now!!!

Download

Leave a comment about this song

We want to hear from you all!!!

Thanks for reading, kindly subscribe to receive the latest Naija songs on your mail and our latest update, and don't forget to share with friends and families.

Follow us on FacebookInstagramTwittertelegramWhatsApp group for the latest post.


Post a Comment

0 Comments

Share This Post

Advertisment