October 17, 2026
Uncategorized

Download Mp3 With Lyrics Many Things By Bella Shmurda

By Naijatopcelebs2 min read
Download Mp3 With Lyrics Many Things By Bella Shmurda

 Nigeria fast-rising singer Bella Shmurda comes with a new germ title “Many Things” the song save as follow up to My friend, My friend is the song used to mark his 25th birthday. promise to release another song after Ramadan but the title is not yet known, stay turn to update then.

Download and Listen:

Download

Many Things Lyrics By Bella  Shmurda 

So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say thе boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dеn ma ride or die
When they see me show
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me

Leave a comment about this song

We want to hear from you all!!!

Thanks for reading, kindly subscribe to receive the latest Naija songs on your mail and our latest update and don’t forget to share with friends and families.

Follow us on Facebook, Instagram, Twitter, telegram, and WhatsApp group for the latest post.

Join the conversation

Your email address will not be published. Required fields are marked *